AFTER BUSINESS REGISTRATION, WHAT NEXT?
About The Episode
Today on top "Law and Business", BARRISTER MERIT CHEKWUBE DIVINE-ABAGHA go yarn you wetin you suppose do as person wey don register im company finish for inside Naija wey dey do business. That one na wetin Lawyers dey call POST INCORPORATION MATTER! For more informate or kweshion, you fit connect with BARRISTER MERIT CHEKWUBE DIVINE-ABAGHA for Facebook, Instagram, Twitter and LinkedIn. Visit our website: https://www.podpage.com/naija-law-talk-show/

Add Comment
comments
More episodes
Loading...