vibeoo website logo
ep 003 of football tori

ep 003 of football tori

football tori

About The Episode

This episode carry plenty juice as we don cook tori brekete on top all the jolly jolly wey happen for match week 1 all the way from qatar. the tori sweet for cristiano ronaldo side as him take break world record, but e choke small for messi as him carry last with argentina when dem face saudi arabia. but no be only football tori we carry full this episode, we still yarn with football fans for qatar as them dey hala say them need shayo

Add Comment

comments

Loading...

More episodes

Loading...