vibeoo website logo
ep 004 of football tori

ep 004 of football tori

football tori

About The Episode

After all the initial gra gra wey saudi arabia do, na still dem and mexico join body comot from qatar 2022, as messi and argentina don enter round of 16. - african countries don dey step up as ghana don get chance with morocco & senegal for next round if them win their last group match. - ronaldo miss out on portugal training while messi bash maradona world cup record. all dis tori and plenty others for inside this episode of football tori

Add Comment

comments

Loading...

More episodes

Loading...