vibeoo website logo
S2 E15: 10 thinz money no fit buy

S2 E15: 10 thinz money no fit buy

How Una See Am Podcast

About The Episode

#SabiNation, as we all dey enter street everyday to hustle and bring home di mula, we sey make we remind oursef sey e get some kin thinz wey money nor fit buy. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una. **Music Credits: Chief Dr. Oliver de Coque - Naira Power Prince Nico Mbarga - Aki Special

Add Comment

comments

Loading...

More episodes

Loading...